The West News
    Facebook Twitter Instagram
    The West News
    • Home
    • News
      • Tech
      • Sports
      • Local
    • Entertainment
    • Gaming
      • Guides
      • Elden Ring
      • Fortnite
      • New World
      • FIFA 22
      • Pokemon Go
    • Credit Card
    Facebook Twitter Instagram
    The West News
    Home»News»Burna Boy – Common Person Lyrics
    News

    Burna Boy – Common Person Lyrics

    The West NewsBy The West NewsJuly 8, 2022Updated:July 8, 2022No Comments2 Mins Read
    Facebook Twitter Pinterest LinkedIn Tumblr Email
    Burna Boy – Common Person Lyrics
    Share
    Facebook Twitter LinkedIn Pinterest Email

    Burna Boy – Common Person Lyrics

    [Intro]
    (Bong)
    (Bong killa)

    [Verse 1]
    Na me wey dey clean una house
    Na me wey dey wash una car
    Na me wey dey cook ununu
    Na me wey dey wash una cloth
    Na me wey dey work for your shop
    Na me wey dey hawk ununu

    [Chorus]
    I be common person, but my happiness, oh, still be my own
    Everybody get role, no mean say your own role passin’ my own

    [Chorus]
    I be common person, but my happiness, oh, still be my own
    Everybody get role, no mean say your own role passin’ my own

    [Verse 2]
    Because na God, I dey put all my faith, food for my plate
    Fit no do mе jo
    Mm, balanso
    Even as things no dey go my way
    Even in days whеre no get nothing at all
    Mm, balanso

    [Verse 3]
    Na me wey dey drive your bus
    Na me wey drive your keke
    Mm, balanso
    Na me wey dey run around
    Na me do the job
    Mm, balanso

    [Instrumental Break]

    [Chorus]
    I be common person, but my happiness, oh, still be my own
    Everybody get role, no mean say your own role passin’ my own

    Related

    Burna Boy Common Person Lyrics
    Share. Facebook Twitter Pinterest LinkedIn Tumblr Email
    The West News
    • Website

    Digital News Publisher.

    Related Posts

    7 Ways To Cheer Up Boring Zoom Meetings

    August 7, 2022

    Khloé Kardashian and Tristan Thompson Welcomes the second Baby via surrogate

    August 6, 2022

    Amazon is Purchasing iRobot for $1.7 Billion

    August 6, 2022

    Leave a Reply Cancel reply

    7 Ways To Cheer Up Boring Zoom Meetings

    August 7, 2022

    Khloé Kardashian and Tristan Thompson Welcomes the second Baby via surrogate

    August 6, 2022

    Amazon is Purchasing iRobot for $1.7 Billion

    August 6, 2022

    China sanctions United States House Speaker Nancy Pelosi over trip to Taiwan

    August 6, 2022
    Facebook Twitter Instagram Pinterest
    • About Us
    • Contact
    • Disclaimer
    • Privacy Policy
    • Sitemap
    © 2022 TheWestNews.

    Type above and press Enter to search. Press Esc to cancel.